4
Hello Afritunes community, it's another week sharing African music on Hive. Irrespective of the upvotes (or the lack thereof) in my recent entries I was very skeptical about stressing my voice any more than necessary.
Eventually I remembered this song today and just decided "why the hell not? 🤷🏽♂️". It's actually a song with good vibes and a message of caution for young people and I hope I get to do it better, more prepared and with instruments or at least a backing track in the nearest weeks..... For now I hope you like it.
LYRICS
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii-yai-yai-yai-yai
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
Help me say
Ah 2004 Bolaji was the main guy
My nigga no dey ever comot with the same tie
Fly nigga, Cool Cat wey dey make friends
If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense
In 2005, Bolaji don dey finish school
The graduation party bad, omo pretty cool
See the girl, them a dress like Beyonce
If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?
In 2008 Bolaji don dey come Lag
He don dey roll among the niggas wey dey form swag
He don dey chill among the niggas wey dey pop pass
Last thing wey I hear was he was buried in a compound
Damn
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii-yai-yai-yai-yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii-yai-yai-yai-yai
All say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
I used to know a pretty lady called Elizabeth
She been dey jand and me I never get my Visa yet
I been dey see am like the apple of my eye
Any nigga come around and we go battle till we die, yes
If na my Lizzy, omo na she wey dey come first
And I'm attracted to the booty in the long dress
Shey if na catwalk
When she go the Plaza
Lizzy go dey waka like say na her papa get the complex
E never tey wey Lizzy travel go America
And then I realised America was very far, yes
All of a sudden Lizzy dey knack all the towns men
Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Aiiya mamama eh
Mamamama eh
Mamamama eh
Mama
Aii-yai-yai-yai-yai
Nobody dey do you brother
You better think well
Its you and now
Only one way
Aii-yai-yai-yai-yai
Many people dem don go
Where dem dey?
We no know
Hey
Aii-yai-yai-yai-yai
Aiiya mamama eh
Mamama eh
Mamamama eh
Mama eh
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
My generation
My generation
We take a girl to the room and we tell her
Baby undress yourself
YOLO
Brother YOLO no dey bring life back
True story
What an elder sees sitting down
You know the rest
Source: Musixmatch
Songwriters: Scott Cerny / Robert Cerny
Whiskey lyrics © Cerny Brothers Publishing, Niga Music
Here's the original song:
Thanks for all support and feedback. Tips and advice are also welcome. One love ✌🏽
Comments:
Reply:
To comment on this video please connect a HIVE account to your profile: Connect HIVE Account