7
Hello beautiful people, you are welcome to my blog again. Today, I present another enticing entry to hive open mic contest, I hope I have meet you well.
The theme this week describing creativity and freestyle, so I choose this song to fit in the purpose appropriately and I hope you enjoy it.
Lola geti work oh
(Lola has a job)
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
(But she is always sleeping)
Chima no gree open shop
(A man named China, has refused to open his shop)
E say na hangover
(He is always having an hangover)
Na everyday oga dey shayo
(Because he is always getting drunk)
Dem say Simi why you too dey complain
(They feel Simi complains a lot)
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
( there is a chance tomorrow, forget about today)
Igba o b'owo fun anybody laye
(But I say, time is a respecter of no one)
Gbo temi o araye o
(Listen to me everyone)
Time na money (Oh selense)
(Time is money)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
(Time is life)
Time dey run oh dey run oh
(Time is moving fast)
Use am well (Oh selense)
(Use it appropriately)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
(Time is a gift)
Use am well oh selense
(Use it appropriately)
My Sheri Sherifa baby
(Sherif at, the name of a young lady)
O ni forever 21
( she thought she will be 21 forever)
Before she know o o pe thirty (O sherikoko) before she realized, she was 30 years old already
She no do the tin wey she want to do (she didn’t do what she was supposed to do)
Sheri alakori o
Na so so procrastination o
(She is always procrastinating)
Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o
Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense
Asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)
Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)
Lola se pone a trabajar oh
Emprendedor internacional
Pero na soso duerme Lola dey duerme
Chima no gree tienda abierta
E digo na resaca
Na todos los días oga dey shayo
Dem dice Simi por qué tú también te quejas
Mañana dey, olvida hoy eh eh oh
Igba o b'owo divertido nadie laye
Gbo temi o araye o
Tiempo na dinero (Oh selense)
Tiempo na vida oh (Oh oh oh selense)
Tiempo dey corre oh dey corre oh
Usa bien (Oh selense)
El tiempo es precioso (Oh oh selense)
Cada segundo oh (Oh oh oh selense)
Tiempo na regalo oh oh oh oh
Uso estoy bien oh selense
Mi Sheri Sherifa bebé
O ni para siempre 21
Antes de que ella sepa o o pe treinta (O sherikoko)
Ella no hace lo que quiere hacer
sheri alakori
Na tan tan procrastinación o
Dem dice Simi por qué tú también te quejas
Mañana dey, olvida hoy eh eh yi o
Igba o b'owo divertido cualquiera laye (divertido cualquiera laye)
Gbo temi o araye o
Tiempo na dinero (Oh selense)
Tiempo na vida oh (Oh oh oh selense)
Tiempo dey corre oh dey corre oh
Usa bien (Oh selense)
El tiempo es precioso (Oh oh selense)
Cada segundo oh (Oh oh oh selense)
Tiempo na regalo oh oh oh oh
Uso estoy bien oh selense
asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Tiempo sin ir cortado
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)
Haz que le digas a Sarafina
Johnny y Sikiratu (Oh oh selense)
Haz que le digas a Philomina
Usa bien (Oh selense)
Thanks for watching/reading, I appreciate the time spent and the love shown. Special thanks for the te behind hive open mic for the consistency in putting out a great show, I’ll see you next time friends.
Comments:
Reply:
To comment on this video please connect a HIVE account to your profile: Connect HIVE Account