HIVE OPEN MIC WEEK 151; AYO BY SIMI, COVER BY @OLUWATOBILOBA.

8

  • 12
  • 1
  • 2.139
  • Reply

  • Open in the desktop app ADD TO PLAYLIST

    oluwatobiloba

    Published on Mar 04, 2023
    About :

    Hello friends, I am grateful for the opportunity to present my entry this week, a great shout-out to the hive open mic team for the great opportunity to present my entry again this week.

    The theme for this week is so beautiful and I had to think of this beautiful song by Simi titled Ire, kindly sing along.

    The Lyrics.

    My blessings come now
    Favour fall down on me
    Goodness and mercy follow me, everyday
    Everything wey I touch
    For this life, anything wey I want
    Shey na mansion o, shey na Porsche o
    Na me get am o
    If friends dey doubt you, no mind dem
    If bad belle come, make you bind dem
    My time don come oo
    Ayo wa ba le mi o

    Ire ooo – ire
    Ayomide o – Ayomide
    Everyday ooo showers of blessings rain on me

    Shey na money wey u want - Oya o
    Abi o fe ra moto o
    Time don come o
    Oh Ayo wa ba le mi o
    Happiness knocking – wole wa
    Prosperity something – l'on gbe wa
    And blessing calling
    Oh Ayo wa ba Lemi o

    Asiri wa a bo
    Wherever we go
    Victory wey no dey finish
    A ni temi ni o
    Loke loke – we no go run down
    No more tension, no wahala
    Tori ola wole
    Owo tide o
    Pounds anti dollar – Temi ni o
    Ayo at'alaafia – ko je Temi o
    Maa lowo lowo bi Adenuga
    If u believe o s'amin o
    Ani ko s'amin o

    Ire ooo – ire
    Ayomide o – Ayomide
    Everyday ooo showers of blessings rain on me

    Shey na money wey u want - Oya o
    Abi o fe ra moto o
    Time don come e oo – Ayo wa ba le mi o
    Happiness knocking – wole wa
    Prosperity something – l'on gbe wa
    And blessing calling
    Oh Ayo wa ba Lemi o

    Atewo ko mi a ro
    Olorire Oya ko ma ro
    Emi re o eh eh
    Oya dance the dance of olowo
    As u go money go follow
    Before u ask, God go answer
    Ayo Ayo Ayo
    Ayo sin mi dele o – sin mi dele o
    Ola Bamidele
    Pararara

    Shey na money wey u want o – kowa o
    Abi o fe ra moto o – Oya o
    Time don come, joy don come
    Oh Ayo wa ba le mi o
    Happiness knocking – wole wa
    Prosperity something – l'on gbe wa
    And blessing calling
    Oh Ayo wa ba Lemi o

    Ore ore ore
    Ore wa ba le mi o
    Make this love
    Dey sweet me for body
    Ife wa bale mi o
    Ireti wo le mi o
    Ireti wo le mi o
    Ayo Ayo Ayo
    Ayo wa ba le mi o

    Spanish Translation.

    Hola amigos, estoy agradecido por la oportunidad de presentar mi entrada esta semana, un gran agradecimiento al equipo de micrófono abierto de Hive por la gran oportunidad de presentar mi entrada nuevamente esta semana. El tema de esta semana es tan hermoso y tuve que pensar en esta hermosa canción de Simi titulada Ire, amablemente canta.

    Mis bendiciones vienen ahora El favor cae sobre mí La bondad y la misericordia me siguen todos los días todo lo que toco Para esta vida, todo lo que quiero ¿Es una mansión o un Porsche? lo tengo Si tus amigos dudan de ti, no les hagas caso Si viene mal embarazo, átalos Mi tiempo ha llegado nuestra alegría sea conmigo Bondad ooo - bondad Ayomide o – Ayomide Todos los días lluvias de bendiciones llueven sobre mí ¿Es dinero lo que quieres? - Está bien O quieres conducir un coche ha llegado el momento Oh alegría, quédate conmigo Felicidad llamando a la puerta - cayeron Prosperidad algo – nos mantiene en marcha Y bendición llamando Oh Ayo de los granjeros Nuestros secretos están cubiertos Donde sea que vayamos Victoria que nunca termina no somos temi Loke loke - no nos agotaremos No más tensión, no hay problemas tori ola entro Marea de dinero o Libras contra dólar – Soy Alegría y paz - no es mía No tengas miedo, Adenuga Si crees que es tonto Y ese soy o Bondad ooo - bondad Ayomide o – Ayomide Todos los días lluvias de bendiciones llueven sobre mí ¿Es dinero lo que quieres? - Está bien O quieres conducir un coche Ha llegado el momento - Nuestra alegría no está conmigo Felicidad llamando a la puerta - cayeron Prosperidad algo – nos mantiene en marcha Y bendición llamando Oh Ayo de los granjeros Atewo no me dijo Lucky Oya no ro voy a eh eh Ven a bailar la danza de los ricos A medida que avanzas, el dinero seguirá Antes de que preguntes, Dios te responderá. Ayo Ayo Ayo Ayo pecado mi retraso o - pecado mi retraso o Ola Bamidele Pararará ¿Es dinero lo que quieres? - vaca O te quieres comprar un carro – Oya o Ha llegado el momento, ha llegado la alegría. Oh alegría, quédate conmigo Felicidad llamando a la puerta - cayeron Prosperidad algo – nos mantiene en marcha Y bendición llamando Oh Ayo de los granjeros somos somos nosotros no estas conmigo haz este amor Me endulzan en el cuerpo nuestro amor no esta conmigo ireti no esta en mi ireti no esta en mi Ayo Ayo Ayo nuestra alegría sea conmigo

    Tags :

    hiveopenmic music ocd neoxian cent musicbuzz

    Woo! This creator can upvote comments using 3speak's stake today because they are a top performing creator! Leave a quality comment relating to their content and you could receive an upvote worth at least a dollar.

    Their limit for today is $0!
    Comments:
    Time until oluwatobiloba can give away $0 to their commenters.
    0 Days 0 Hours 0 Minutes 0 Seconds
    Reply:

    To comment on this video please connect a HIVE account to your profile: Connect HIVE Account

    More Videos

    01:08
    2 views 3 years ago $
    00:28
    4 views 2 years ago $
    00:10
    0 views 2 years ago $