HIVE OPENMIC WEEK-204 //∆\\ Song of worship. By @scottykriz

13

  • 21
  • 0
  • 2.488
  • Reply

  • Open in the desktop app ADD TO PLAYLIST

    scottykriz

    Published on Mar 11, 2024
    About :

    Hello everyone.
    This is hive openmic week 204.
    It's another beautiful week and I'm presenting something special.
    I made a worship song which I'm sharing today for this week's entry.
    I'm so excited I could be able to engage in this week's entry and with hope I pray to see you all next week in good health and good condition.
    You all stay blessed and I pray you enjoy my original song.
    🖤🖤🖤

    =========={Lyrics}==========
    oh yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
    yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
    yeah yeah yeah yeah
    If I want to count your blessings
    I no fit count am finish o
    I no fit count am finish o
    if I go count wetin you don do for me yeah
    I no fit count am finish
    count am finish eh
    I no dey carry anybody for my mind
    oh steady dey my road o... (Dey my road o)
    plenty things e dey
    wey wan weigh me down
    wey wan weigh me down
    buh you dey my ground
    this rock wey you don come build your house
    no storm wey fit prevail am
    nothing fit to spoil am
    this your blessings no go ever finish o
    no go finish o
    no go finish o.

    THANK YOU SO MUCH FOR HAVING ME.🖤

    Tags :

    openmic music creativecoin proofofbrain palnet neoxian thoughtfuldailypost vyb musicforlife qeercoin

    Woo! This creator can upvote comments using 3speak's stake today because they are a top performing creator! Leave a quality comment relating to their content and you could receive an upvote worth at least a dollar.

    Their limit for today is $0!
    Comments:
    Time until scottykriz can give away $0 to their commenters.
    0 Days 0 Hours 0 Minutes 0 Seconds
    Reply:

    To comment on this video please connect a HIVE account to your profile: Connect HIVE Account

    01:07
    9 views 2 weeks ago $

    More Videos

    03:42
    10 views a year ago $
    01:04
    0 views 2 years ago $
    02:50
    13 views 9 months ago $
    00:30
    16 views 2 years ago $
    04:40
    8 views a year ago $