8
Hello Hive Afri-tunes week #76, my name is @jesus-son and here I come with my entry for the week. Omo I don dey regular for some time now o, oboy I dey try abeg, hehe. Upon the shege wey I dey see for here, I still dey hustle to do something. Infact, thumbs up for myself 😅😅
But wait o, I too like play o, see as I just dey praise myself. Chai! Village people strong for my matter, lolz.
Ehe, abeg make I talk matter wey carry me dey here. Gbam! This is a post that I wish to share an interesting content. A content that gives me so much joy. And that is music. Maybe it's because I can't do without music, that's why I still can do something despite my tight schedules. God good abeg. Wey my babies @rukkie @emyekanem and who again make I call sef.... ah I no go call @gloriaolar cos na first class babe make she no con serve me breakfast, ahan my new recruit @deraaa: abeg make una just help me tell God thank you. The Guy don over try for me aswear. Na only me understand so just forget wetin e do for me, just do your part, hehe. ahan let me also invite my Yankee guys @stickupboys to join me and bless God. oya let's go ooo
that time the song touch the spirit 😅
Ah! Too much play play worry me. So I will be doing a cover of the song by Judikay titled "Idinma". The song make sense die and that's why I love it. It is a song of thanksgiving to God for His mercies and favors. It is a good thing to thank God and acknowledge His goodness. That's how we know the grateful hearts.
Just calm your nerves sit tight, watch, listen and enjoy this piece I render to you. I enjoy myself die as I dey make am, hehe. So enjoy with me. Thanks for visiting me. Byeeeeeee!
E con b like say I fine 🤣🤣
lyrics
My eyes have seen
My ears have heard
Of Your mighty deeds and powerful show of love towards me
Good, good Shepherd
Good, good Lover
I join the angels to shout loud Your praise
I di nma
I di nma
I di uku
Onye n'eme mma
I mara mma n'eziokwu
I di nma
I di nma
I di uku
Onye n'eme mma
I mara mma n'eziokwu
Full lyrics here
Comments:
Reply:
To comment on this video please connect a HIVE account to your profile: Connect HIVE Account