Hive open mic week 125th || Bass guitar cover|| song title: Check yourself by kaptain

10

  • 371
  • 1
  • 7.021
  • Reply

  • Open in the desktop app ADD TO PLAYLIST

    utyalban

    Published on Aug 30, 2022
    About :

    Good evening friends of hive open mic..
    I hope you all are good.

    (Week 125th, nothing is impossible )..
    Today I be play bass guitar cover on this song
    "Check yourself by Kaptain "

    Enjoy and have fun....
    Lyrics below 👇

    OverviewListenLyricsArtists
    I know all my guys
    I know all my blood
    I know who dey call me blood way no be my guy
    I know who no dey talk much but e like me die
    Bros I know all of una but I no go talk
    The day way we see na that day we know
    If you reach your house you nor knw me before
    Because if they give you knife
    Cha cha for my back
    Bros I know all of una but I no go talk
    We don tey for this game and your kinging
    E dey pain you say I come out come put you for thinking
    Sit down for your throne you dey beef me
    Brother man I know all of una but I no go talk
    E no get wetin mustache never see for nose
    No get wetin craze man never see for road
    You dey with 20 friends for 21 years
    And non of them beef you brother check yourself
    Ahhh
    Abobii
    Check yourself
    Abobii
    Abobii check yourself
    Abobii
    Abobii check yourself
    No body wan bill you?
    Check yourself
    Ahhh
    Abobii
    Check yourself
    Abobii
    Abobii check yourself
    Abobii
    Abobii check yourself
    Nobody table your matter
    Ahhh
    Three gboza for my men them
    Repeat am for the real men them
    I dey for my corner with my men them
    The way oluwa bless me
    Na so oluwa bless them
    You dey pray make e better for me
    E go better for you
    Make e clear for me
    E go clear for you
    Make e stew for me
    E go stew for you
    What you wish for me
    Me I wish for you
    Ahhh
    Abobii
    Check yourself
    Abobii
    Check yourself
    Abobii
    Check yourself
    No body wan bill you?
    Check yourself
    Ahhh
    Check yourself
    Check yourself
    Abobii
    Check yourself
    No body table your matter
    Ahhhh
    It's your boy kaptain

    source

    Tags :

    openmic music hive posh neoxian creativecoin appreciator livemusic cent ocd

    Woo! This creator can upvote comments using 3speak's stake today because they are a top performing creator! Leave a quality comment relating to their content and you could receive an upvote worth at least a dollar.

    Their limit for today is $0!
    Comments:
    Time until utyalban can give away $0 to their commenters.
    0 Days 0 Hours 0 Minutes 0 Seconds
    Reply:

    To comment on this video please connect a HIVE account to your profile: Connect HIVE Account

    02:08
    3 views 3 years ago $
    01:35
    2 views 2 years ago $

    More Videos

    01:58
    18 views 2 years ago $