6
Hello my people, Na my entry to the hive Naija tell a story in pidgin be this and for this video, I dey share a painful story wey happen for 2017/2018, for around that year sha. The story bin dey talk about me and one babe like that. Make you na enjoy my story as you dey watch am oh
Discord: starstrings01#8020
Comments:
Reply:
To comment on this video please connect a HIVE account to your profile: Connect HIVE Account