HOW ARE YOU MY FRIEND COVERED BY JAYDR

1

  • 14
  • 0
  • 0.094
  • Reply

  • Open in the desktop app ADD TO PLAYLIST

    jaydr

    Published on Oct 27, 2022
    About :

    My people, how una dey?
    I carry one cover of Johnny Drille song wey I'm title "how are you? (My friend)"

    This song don dey trend and me sef we like beta thing like am too.

    I sure you don hear am and if you Nev hear am yet, this na just a cover of am the original link go dey down of this post.

    This song carry talk say make we dey check on our friends and loved ones fromytime to time plus say make we share small beta reach their side too. I know se things fit hard for many people but we dey try reach everybody make hunger no kill them too.

    Naija never beta yet😭... But as we all dey hope set e go plumb make we also dey put smile on one another face too.

    The part wey I love na when him talk say

    I know sometime e belike say
    No body send you
    That one na lie
    I dey for you my friend

    Chai I go feel am if any body tell me this kind thing, but me sef get friend wey I fit tell am. And I thank God for good friends.

    As Johnny take do this song sweet gan, infact other people don dey do their own version put, like kennyblack and even donjazzy follow cover am.
    We gada dey.. everything go dey alright.

    To dey type for pigin easy small oo.. see as I just dey flow.

    But sha.. feel my small cut of the song.. make you self catch feeling from my guitar.

    Lyrics

    I know sometimes e be like say
    Nobody send you, that one na lie
    I dey for you, my friend
    Padi no vex for me
    Say I never call you since
    But I hope that you are well
    I hope your market sell
    Every day, I dey pray for you
    Make baba God bless you
    I never forget you
    How I go forget you?
    See my shoulder, make you rest upon me
    You know I got you, na me be your friend indeed
    The money don show now, I don keep some for you
    You no go suffer rara, 'cause anything I get na for me and you, yeah
    How are you, my friend?
    How do you do, my friend?
    I know sometimes e be like say
    Nobody send you, that one na lie
    I dey for you my friend
    How are you, my friend?
    How do you do, my friend?
    I know sometimes e be like say
    Nobody send you, that one na lie
    I dey for you my friend
    Oremi atata
    You always dey my mind
    Padi me gan, gan, gan
    I cherish you with my life
    No worry yourself, oh
    Everything go dey alright
    And if anybody try you
    You know it's gon' be on sight
    See my shoulder, make you rest upon me
    You know I got you, na me be your friend indeed
    Omo, the money don show now, I don keep some for you
    You no go suffer rara, 'cause anything I get na for me and you, yeah
    How are you, my friend? (I see you my brother)
    How do you do, my friend? (See you my sister)
    I know sometimes e be like say
    Nobody send you, that one na lie
    I dey for you my friend (Friend, it's been so long)
    How are you my friend? (It's been so long)
    How do you do, my friend?
    I know sometimes e be like say
    Nobody send you, that one na lie (No be lie oh)
    I dey for you my friend
    I know sometimes e be like say
    Nobody send you, that one na lie
    I dey for you my friend
    I know that I don't call enough
    But you are always on my mind, oh
    I dey for you my friend

    Source: musicmatch

    Tags :

    hivenaija ocd threespeak music guitar life risingstar palnet aliento ecency appreciator neoxian proofofbrain sound cover

    Woo! This creator can upvote comments using 3speak's stake today because they are a top performing creator! Leave a quality comment relating to their content and you could receive an upvote worth at least a dollar.

    Their limit for today is $0!
    Comments:
    Time until jaydr can give away $0 to their commenters.
    0 Days 0 Hours 0 Minutes 0 Seconds
    Reply:

    To comment on this video please connect a HIVE account to your profile: Connect HIVE Account

    03:57
    5 views 2 years ago $
    03:11
    5 views 2 years ago $

    More Videos

    02:05
    7 views 2 years ago $
    02:55
    3 views 7 months ago $
    02:20
    3 views 2 years ago $
    04:57
    2 views 2 years ago $
    03:25
    3 views 3 years ago $
    00:36
    11 views 2 years ago $
    00:37
    2 views 2 years ago $